The G I R L iKnow

TitleThe G I R L iKnow
ArtistSmallzie
Albumstill Invictus
Release Date2018-07-23
Description?
Lyrics[Verse 1]
Girl that backside, look too good to the next guy/ but to me? Shiiiiiiit I no go look twice (yeaah)/ see I need that, stripper booty make a niqqa backslide___
But she convert me, see I no dey think, cos my dick be thinking for me see e..but this is one pass me see - got damn what a great design

[Bridge]
I wan know, wetin you don do; wetin you don do...wey make me fall for you, girl naa wetin you go do, tell me wetin you go do/ so true so true, I go hustle for two, all these money, I will make it for...two/ see what you make me do hey, I don fall for you heeeey

[Verse 2]
Told em other chicks bye....they fucking up our vibes; tell a hater I said hi...see wetin God design, you the best, ha! you the fucking best ha! ha!
You broke me bad (see), now my men dey vex say, I no dey spend time shit...now I’m sad, she knows I’m sad...then she goes down...Mhen I love it when she goes down

[Chorus]
You the best I know, you the one, you the girl I knowwww ehe/
You the girl I know, you the one, you the girl I knowwww ehe/
You the best I knowwww eh ehee, you the one you the girl I know eh eeeh/
You the one I know, tell the rest make dem commot roaaaadd eh ehhe

You the best I know, you the one, you the girl I knowwww ehe/
You the best I know, you the one, you the girl I knowwww ehe/
You the best I knowwww eh ehee, you the one you the girl I know eh eeeh, you the best I know, tell the rest make dem commot roaaaadd eh ehhe

[Bridge]
I wan know, wetin you don do; wetin you don do...wey make me fall for you, girl naa wetin you go do, tell me wetin you go do/ so true so true, I go hustle for two, all these money, I will make it for...two/ see what you make me do hey, I don fall for you heeeeyYou might also like