W H E R E ’na dey

TitleW H E R E ’na dey
ArtistSmallzie
Albumstill Invictus
Release Date2018-07-23
DescriptionFrustrations.
Love.
Hustle.
Success.
Celebration.

A shout out to the hustle, to my friends and acquaintances.
Lyrics[Verse 1]
Half of my life, I have been spent seeking knowledge in a school/ but my teachers no teach me how-to-make money on the low/
Plenty issues got this man going crazy for the dough/
I wish they told me wetin eye go see/ before man go blow

But they don't know, they don't know shit niqqa
5 years of hustling; finally hit that 1 milla/ as e dey hot, baba God - it can only get better/ God dey; focus dey...and with time iyawo go dey...for realer!

The kind iyawo for me, go fine with a street OT/ that type wey go kan bail me, even if ake don hold me/ that type wey carry eru - you know - issa BIG asset/
Awon temi with the same mindset; wey na dey...
[Chorus]
Awon temi nigboro tun da - where'na dey (yeh!) / awon to n gba on a regular - where'na dey yeh awon independent hustlers - where'na dey (yeh!) / self-made nikkas, writing checks - where'na dey

Where'na dey, where dem dey (yeh) omo where'na dey....awon temi ton gba on a regular


[Verse2]
*We just got paid mhen! It is about to go down; triple X style*

Yeah yeah yeah
Na so dem boys enter stack with about a million gees/ we go chop your eye, then chop your girl sef and collect receipt/ but we don't want to keep-her, cos de Gea still dey my team/ hey back it up, hey back it up heyyyyy nice one...

Na so she shake am, for the men to spend the mulla/ take home price is nothing/ she go end up with the highest bidder/ mhen that azz is everything! what is this that I am what I'm seeing, won ti gbe/ po si wo le de, Omo wan ti gbe hey

Brother hold you girl well..
When you seee my men with their belly bulging, and neck all shiny;
And the pockets fat like...that sumo wrestler in the early 90s
Just stop the fronting, come play with daddy, plenty owo yapa, just grab your copy...

[Chorus 2]
Awon temi nigboro tun da - won ti dey (yeh!) / awon independent hustlers - won ti dey (yeh!) /awon to n gba on a regular - won ti de (yeh!)/ self-made niqqas, writing checks -won ti dey

Won ti dey, won ti dey; yeh won ti dey omo won ti de/ awon to n gba on a regular ti dey - won ti dey/ yeh e h eh eh won ti dey, omo won ti dey, won ti dey yeeh won ti dey e, omo won ti dey

[Outro]
Wan ti dey hey, omo wan ti dey...awon temi lati mile 2 won ti gbe de/ awon ti 'Kure naa gbesin wo le/ ha to ba lowo lowo, my guy fi sereYou might also like